
Atiku resignation from PDP fit leave big hole for Nigeria main opposition party?
No be tori again say former vice president Atiku Abubakar don resign from Nigeria main opposition party, PDP. Sabi pipo for politics say di way Atiku Abubakar comot from di Peoples Democratic Party (PDP), fit affect di party popularity for future …